OG Waheedi, give me format, make I no for mad
The other guy na informat
This thing don get comma
Some be say I be introvert
Right now, emi l'ọn wa, oh, Jamilah
All your bills I go cover, I'm the apaṣẹ, ki ni mo n tọ la?
Ọla Ọlọrun ni mo n jọla, are you looking for a lover?
Loseyi go be your lover
Baby dakun, gbe soke, uhn, increase the volume, baby, uhn
Ẹmi awọn ori oke, ahn-ahn
Where I'm from go far
Igbele fun ọjọ mẹta
So, I can see the light
You no make me lose my mind
Baby, I'm in my sofa
When I'm sipping my coda
Lambor', Range Rover
Rich forever
Left home to feed home
Ọrọ ọlọrọ mi o ri ro, ah
We started from zero, so mo sanju pa'wo, ọmọ ico
Oh-ah, holy water, holy, if I no guide
Wọn gba iyawo mi, you no fit tell my story
Na my hustle gbe mi pade Wizzy, ah
Ayy, Shakira and ṣakara when I no get raba
So, me stand on my feet and call on Baba
No more yawa, wọn ni igbawo lawa
Took what's mine, mi o ni pada wa
Oh-oh, oh, eh, ẹ gba mi o
Tml sabi o, ẹ kira fun ọmọ to sabi o
Where I'm from go far
Igbele fun ọjọ mẹta
So, I can see the light
You no make me lose my mind
Baby, I'm in my sofa
When I'm sipping my coda
Lambor', Range Rover
Rich forever
Oh-hm, where I'm from go far
You no make me lose my mind
And I'm sipping my coda
And I'm sipping-, rich forever
Where I'm from go far
Igbele fun ọjọ mẹta
So, I can see the light
You no make me lose my mind
Baby, I'm in my sofa
When I'm sipping my coda
Lambor', Range Rover
Rich forever