Song Lyrics
8 min read

REMA - HIES LYRICS

Published on
July 17, 2024
Contributors
Olaniyan AbdulHameed
Admin & Operations Executive
Subscribe to our newsletter
Read about our privacy policy.
Thank you. You'll receive our newsletters soon
Oops! Something went wrong while submitting the form.

[Intro]

Banger

Ayy, [Gibberish]

They say, hater ba, hate ya (Ayy)

[Verse]

Black Bentayga, smoking a reefer

Remy too ginger, Remy get temper (Hater ba, hate ya)

I no need do any show for December

My money, caterpillar oh

Una go see awọn Caesar

Girls love me like Justin Bieber

I'm with Armani, I'm with Elena

Afrobeats prince, emi ni Simba

[Refrain]

Come here, listen, they can't believe (Yeba)

They can't believе that I made it (Yeba)

Don't tell mе shit, I don't listen (Yeba)

I ball pass e Tchouameni (Eh-heh, eh-heh)

Billion, billion, billion, billion

Ki lẹ fẹ sọ, ki lẹ tun sọ?

Only one Remy, dem dey call backup

H-I-M no be bọlọ

[Chorus]

Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe

Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe

Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe

Ni nani aweza, ni nani ni bingwa sa? Ni we, ni we (Haa)

Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe

Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe (Ah-ha, ah-ha, ah-ha)

Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe

Ni nani aweza, ni nani ni bingwa sa? Ni we, ni we

[Refrain]

Come here, listen, they can't believe (Yeba)

They can't believe that I made it (Yeba)

Don't tell me shit (Eh-heh), I don't listen

I ball pass e Tchouameni (Eh-heh, eh-heh)

Billion, billion, billion, billion

Ki lẹ fẹ sọ, ki lẹ tun sọ? (Fire, fire)

Only one Remy, dem dey call backup

H-I-M no be bọlọ

[Chorus]

Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe (Ha, ha, ha, ha, ha)

Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe (Eh-heh, eh-heh, eh-heh, eh-heh, eh-heh, eh-heh)

Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe

Ni nani aweza, ni nani ni bingwa sa? Ni we, ni we

[Outro]

Ooh-ooh, higher-er (Eh-heh, eh-heh, eh-heh, eh-heh, eh-heh)

Higher-er

Hey, hey, they dey pray make Remy fall down (Higher-er)

Hey, hey, hey, I know say Baba God no go let am (Higher-er)

No matter wetin dem talk, Remy getting bigger oh (Higher-er)

Remy say, "Big four," oya, now who get mind, make e talk am (Higher-er)

Smoke any beat like a blunt, cannabis, give them hasta la vista (Higher-er)

Any bar wey dey set, they know say I dey steady raise am (Higher-er, raise am, raise am)

Make una no let me release my abido-shaker (Higher-er)

Said, "I'm the future," una no believe, oya, how e be now?

When I talk, "Another banger," you better believe am (P)