Song Lyrics
8 min read

PARANORMAL DJ ft DREMO - PARA DEY LYRICS

Published on
March 20, 2024
Contributors
Olaniyan AbdulHameed
Admin & Operations Executive
Subscribe to our newsletter
Read about our privacy policy.
Thank you. You'll receive our newsletters soon
Oops! Something went wrong while submitting the form.

Paranormal Dj

Paranormal paranormal paranormal

Code name

Go!

Para Dey para Dey

If Canadian no Dey, Ghana Dey

Chale Ghana Dey

Wan nne nye mu big kala

That my little friend na Montana(tony Montana)

The way wey me I Dey take para

Dem go think say I Dey smoke gbana

Paranormal paranormal paranormal

Para para para para(Shey you Dey hear) para para para

Paranormal paranormal paranormal

Para para para para(Shey you Dey hear) para para para

Paranormal paranormal paranormal(ayaya)

Ayayayayayaya

If dem Dey vex make dem near wall (chu chu chu chu chu)

Mio gbo nkakan, I no Dey hear word(paranormal paranormal paranormal)

Ayayayayayaya

Ogini na fio ogini na fio

Shey you Dey hear

Ogini na fio, ogini na fio(paranormal paranormal paranormal)

Para para para para(Shey you Dey hear) para para para

Paranormal paranormal paranormal

Para para para para para para para

Paranormal paranormal paranormal

Don’t care if you came with your man

I came to collect your number

Full stop oh, I no get comma

I’m just a trash talker

I don’t go against the lawma

Jerry Shaffer so fun Omo yen ko Shedi balabala

AraKpalan dia dj paranormal

Better calm down before this place burns down

Her booty na die I don’t know what to call this

I came with my guys, we’re leaving with your shawties

Para para para para para para para

If wahala wahala Dey, halla halla

When I para, me I no Dey para normal paranormal

Na the dj be paranormal paranormal paranormal

Shey you Dey hear

Shey you Dey hear

paranormal paranormal paranormal(ayaya)

Ayayayayayaya

If then Dey vex make dem near wall(chu chu chu chu chu)

Mio gbo nkakan, I no Dey hear word

Ayayayayayaya

Ogini na fio ogini na fio

Shey you Dey hear

Ogini na fio, ogini na fio(paranormal paranormal paranormal)

Para para para para para para (Shey you Dey hear) para

Paranormal paranormal paranormal

Para para para para para para para

Paranormal paranormal paranormal

Paranormal paranormal paranormal

Paranormal paranormal paranormal