Song Lyrics
8 min read

NIPHKEYS & ZINOLEESKY ft BNXN - CLOSE TO ME LYRICS

Published on
September 21, 2024
Contributors
Olaniyan AbdulHameed
Admin & Operations Executive
Subscribe to our newsletter
Read about our privacy policy.
Thank you. You'll receive our newsletters soon
Oops! Something went wrong while submitting the form.

[Intro]

Ibk

One, two, three

Niphkeys

[Verse 1: Bnxn]

If you fit tell me say you dey for me

It will be nice honey

I no go be the first to get kele, wey no dey try for me

Pause wait a minute for me (Oh-oh)

Make e no cause gbege

Before we misinterpret each other

Make I tell you as e dey be, oh na na

[Chorus: Bnxn]

Oh, girl your body nice, ajeh

You should be with a guy like me

'Causе you know, no be fight I dey

Bring your body close to mе

The boys dey look your body

Say, ma dawon lohun baby eh eh eh

'Cause you know, no be fight I dey

Bring your body close to me

[Post-Chorus: Bnxn]

I dey for your side, but ko f'ewa

Waiting on the road-side for Kusenla

Shey na because you fine? Tori o ni idi nla?

Bami pe bobo Niphkeys, ko bami faluya

[Verse 2: Zinoleesky]

Ah, yeah

E bami pe Niphkeys

Na him sabi do this thing

Ori omo ele to wo G-string

She like to dey gist me

I love it when she kiss me

Ta ba se tan, kan ni six kids

Ah, stay with me, don't come and go

She's too fine, Toyin tomato

Ah, let me be your commando

Baby, fun mi lowo bi ti Orlando

Baby, ja soro (Ja soro)

Emi ati awon temi, a ma mu e mona (A ma mu e mona)

Funmi ni freestyle, ka ma ban ko lo (Ban ko lo)

Anywhere you go, baby je ajolo (Yeah)

Ah, ah, ah

[Chorus: Bnxn]

Oh, girl your body nice, ajeh

You should be with a guy like me

'Cause you know, no be fight I dey

Bring your body close to me

The boys dey look your body

Say, ma dawon lohun baby eh eh eh

'Cause you know, no be fight I dey

Bring your body close to me

[Post-Chorus: Bnxn]

I dey for your side, but ko f'ewa

Waiting on the road-side for Kusenla

Shey na because you fine? Tori o ni idi nla?

Bami pe bobo Niphkeys, ko bami faluya

[Outro: Zinoleesky]

Ah, yeah

E bami pe Niphkeys

Na him sabi do this thing

Ori omo ele to wo G-string

She like to dey gist me

I love it when she kiss me

(Niphkeys)

Ta ba se tan, kan ni six kids