Shawty u make me emotional
Bursting my medulla
I been chatting on instagram
I.g tell me say u nor know that
I follow you but you no follow back
Shawty say u are turnover
If u spin on me I go turnover
Tell me say her name na omotola
She tell me say she like it in a boulevard
Me I tell her shawty shey u know the vibe
1 go tell things wey u no never ah
Only Jah blessings Dey on this kid
For this street I no fit do dodoyo
Show it now how If u love someone
1 no fit tell u many things wey u know Omo
Wire aza mi make we Dey nor nor
Omo me I Dey like dis I Dey Dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye shole gbemidebe Omo iya mi shole gbemidebe
(Oluwalosheyi)
Money make me emotional
Bursting my medulla
Chatting on instagram
1.g but u say u go see later
I call u but you no won call me back
Mama I remember my class teacher
But right now alhamdulillah
Hands in the Air let's party na
Bottles for the girls wey sabi na
I go muzampe
If u no get them no go stay
When u go out ko ranti ile
U see my vibe call it trabaye
Epariwo ogo aye (OGO)
Only Jah blessings Dey on this kid
For this street I no fit do dodoyo
Show it now how If u love someone
I no fit tell u many things wey u know Omo
Wire aza mi make we Dey nor nor
Omo me I Dey like dis I Dey Dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye shole gbemidebe Omo iya mi shole gbemidebe