All releases uploaded on the CiDAR Africa platform automatically falls under our standard distribution license from the moment of upload. For more details, please see our contract form page and contract terms.
She give me love
She be oremi o
She be my wife
She be my lover
Come into my life
When I no ready o
I can’t let you
Go far o
She like the way
We balling on a steady
La vi da local
Make u Give me love
Make I cover u
Cus I no Dey whine
Make them criticize her
Like Elisha
Sanitize her
John the baptize
From wakanda
be ur fighter
My girl
Make them criticize her
Like Elisha hmmm hmmm
Nobody wai Dey holy pass eh
I fit to take all of ur nonsense
My girl
Hmmmmm hmmmm hmmmm
Baby you’re my heart n soul
Hmmmmm hmmmmm hmmm
I done Dey feel am for my soul
Hmmmmm hmmmm hmmmm
I just Dey feel am just Dey go o
Hmmmm hmmmm hmmmmm
Is it me is it you ouu
Everyday I Dey want you
My baby fine ah yowa
She sabi whine yowa
If dem no give am na felony
If dem hurt you baby apologies
Leave my baby for me
Them no Dey gree
Dem no Dey gree ah
Make them criticize her
Like Elisha
Sanitize her
John the baptize
From wakanda
be ur fighter
My girl
Make them criticize her
Like Elisha hmmm hmmm
Nobody wai Dey holy pass eh
I fit to take all of ur nonsense
My girl
Hmmmmm hmmmm hmmmm
Baby you’re my heart n soul
Hmmmmm hmmmmm hmmm
I done Dey feel am for my soul
Hmmmmm hmmmm hmmmm
I just Dey feel am just Dey go o
Hmmmm hmmmm hmmmmm