Song Lyrics
8 min read

FIDO - AWOLOWO LYRICS

Published on
August 31, 2024
Contributors
Olaniyan AbdulHameed
Admin & Operations Executive
Subscribe to our newsletter
Read about our privacy policy.
Thank you. You'll receive our newsletters soon
Oops! Something went wrong while submitting the form.

[Verse1]

I go smoke that ganja until I go blind

You go know say I take ganja all the time

Pass me the ganja give me brown rizzler

Pass me the ganja light me up so high

Take me over over the clout so high

Fly me up oh so high

Till I find myself talking to most high

Some some think say me I don mad

Oh

[Pre-Chorus]

Oh he still dey go

Leave am leave am leave am

I think say him don enter that side

As I dey let them know wetin dey my mind

Some dem take me for a fool yeah

[Chorus]

Awolo (oh) Awolowo (Awolowo)

Ń Fa gbò lò wo (ah) lowo lowo (lowo lowo)

Aye ń lo (aye ń lo) bebe ń lo (bebe ń lo)

Wàn bá mi soh (wàn bá mi soh)

Motí kó tï ikún sí wàn

Me I no mind wetin dem go talk

Ewé atí egbó the only thing I know

Aye ń lo (ah) bebe ń lo (oh oh)

Wàn bá mi soh (wàn bá mi soh)

Motí kó tï ikún sí wàn

[Verse 2]

Thank you Jah for giving us rain

Abundant blessings mi a Jah fi rain

Blessings wey ma fit plant the ganja all day

Puff one two take off my pains away

Oh away yeah yeah

Emi wa ma lo to wa my way

Para oh I go roll my sleeves my way

My way no be your way

[Chorus]

Awolo (oh) Awolowo (Awolowo)

Ń Fa gbò lò wo (ah) lowo lowo (lowo lowo)

Aye ń lo (aye ń lo) bebe ń lo (bebe ń lo)

Wàn bá mi soh (wàn bá mi soh)

Motí kó tï ikún sí wàn

Me I no mind wetin dem go talk

Ewé atí egbó the only thing I know

Aye ń lo (ah) bebe ń lo (oh oh)

Wàn bá mi soh (wàn bá mi soh)

Motí kó tï ikún sí wàn

Chorus]

Awolo (oh) Awolowo (Awolowo)

Ń Fa gbò lò wo (ah) lowo lowo (lowo lowo)

Aye ń lo (aye ń lo) bebe ń lo (bebe ń lo)

Wàn bá mi soh (wàn bá mi soh)

Motí kó tï ikún sí wàn

Me I no mind wetin dem go talk

Ewé atí egbó the only thing I know

Aye ń lo (ah) bebe ń lo (oh oh)

Wàn bá mi soh (wàn bá mi soh)

Motí kó tï ikún sí wàn