Song Lyrics
8 min read

D'BANJ - SINCE '04 LYRICS

Published on
August 20, 2024
Contributors
Olaniyan AbdulHameed
Admin & Operations Executive
Subscribe to our newsletter
Read about our privacy policy.
Thank you. You'll receive our newsletters soon
Oops! Something went wrong while submitting the form.

Ah-ah-ah-ah

Ah-ah-ah-ah

(V-v-v-vstix)

I must greet you all specially

Bad boy since '04

I no know if you know, I no care if you notice

I burn up with the OGs

Egbe isu ka n'iyan

Light up if you notice

Light up if you know this

Since Mo'Hits if you know this

Flex if you hold cheese

I dey ball, I dey throw 3's

Dem go dey do like say dem dey pray make I no miss

Y'all niggas don't know me

Na God grace wey dey, na God grace wey dey hold me

Fine girls won wa mi

So fun won, I'm in kalakuta trapping

Omo ogbon

I get the right vibe wey dey turn you on

Won komije bi obe ati iyan

I be the godfather Corleone (yes, I'm the one)

Omo ogbon

I get the right vibe wey dey turn you on

Won komije bi obe ati iyan

I be the godfather Corleone

2-4-7

Me I dey hustle for my raba

So we go see later o

(What God can not, what God can not do)

Emi oni le gba o

2-4-7

Me I dey hustle for my raba

We go see later o

(What God can not, what God can not do)

Emi oni le gba o

Emi oni le gba o (giddem)

Aje, omo ope ti gbera

I been on my fastest chase

I been chasing my paper

If it is about the mula

Anytime you call me up, I will come deliver

They can't see what I see

So they can't know what I know

Say na high coast, high sea

Hmm now they know they can't dami duro

Aje, Banga Lee ti gbera

I been on my fastest chase

I been chasing my paper

If it is about the mula

Anytime you call me up, I go come deliver

Omo ogbon

I get the right vibe wey dey turn you on

Won komije bi obe ati iyan

I be the godfather Corleone (yes, I'm the one)

Omo ogbon

I get the right vibe wey dey turn you on

Won komije bi obe ati iyan

I be the godfather Corleone

2-4-7

Me I dey hustle for my raba

So we go see later o

(What God can not, what God can not do)

Emi oni le gba o

2-4-7

Me I dey hustle for my raba

We go see later

(What God can not, what God can not do

Emi oni le gba o

2-4-7

I'm D'banj

Or ski'banj as my Jamaican friends call me

And I must greet you all specially (thank you)

File!