Never going down soo I taka
No go whine state make we no go japa
Dem no know for ouze sey I Dey smoke kana
Na the fame I Dey chase make he better
Got no time to Dey beef o
Ano fit count many times timo kako
Know am standing on my ten toes
Got soo many Brother to feed so me no stay fold
Jah no go put my matter for later
Broke boy babe na rich still go knack ham
Imagination want to kill me
Shallout to those people wey Dey do like dem no see me
Cus ibitima de momadebe
Soo no go Dey play me like pele
Shode mo wipe aye yiii fele
Ofele ofele
Cus ibitima de momadebe
Soo no go Dey play me like pele
Shode mo wipe aye yiii fele
Ofele ofele
Mr commander
Life no be soo use ur medula
Anulori gba shey u remember
Enjoyment no Dey last o forever
Just to meet up
U go suffer before u link up o
Ofe bawon jaye ninu Qulux o
Money no be problem shey u fit bath soap
Iffa getti problem shey u fit withstand ham
Abi shey fit to solve Ham
Abi shey u ignore ham
Or na me go delete ham
Masun it is 12 30
Work very hard give it energy
Anything wey I do it is not faking
Hmm Omoh stop playing
Stop playing yeh yeh
Cus ibitima de momadebe
Soo no go Dey play me like pele
Shode mo wipe aye yiii fele
Ofele ofele
Cus ibitima de momadebe
Soo no go Dey play me like pele
Shode mo wipe aye yiii fele
Ofele ofele